Nigerian Pidgin

The Witness wey Mary and Joseph Give

December 22, 2019 Fourth Sunday for Advent Readings for Today “Joseph, son of David, no fear to take Mary your wife come your house.  Because na through the Holy Spirit she take get

Baby Dey Rejoice for di Presence of di Lord!

December 21, 2019 Weekday for Advent Readings for Today Saint Peter Canisius, Priest and Doctor of di Church—Memorial Wey No Be Compulsory “Na you God bless pass among women, and di fruit of

Zechariah and Im Doubt

December 19, 2019 Weekday for Advent Readings for Today “Na me be Gabriel, wey dey stand before God. Dem send me make I talk to you and announce this good news to you.

Di Faith of Saint Joseph

December 18, 2019 Weekday for Advent Readings for Today Di angel of di Lord appear to Joseph for dream and talk say, “Joseph, David pikin, no fear to take Mary your wife come

God Plan Wey No Get Any Fault

December 17, 2019 Tuesday, Dey for Advent Readings for Today Eleazar na Matthan papa, Matthan na Jacob papa, Jacob na Joseph papa, and Joseph na Mary husband.  Na Mary born Jesus wey dem

How People Dey Respond to Jesus Authority

December 16, 2019 Monday for the Third Week of Advent Reading Dem for Today When Jesus enter the temple area, the chief priest dem and the elder dem of the people come meet

How God Im Fire Dey Make Us Pure

December 15, 2019 Third Sunday for Advent Readings for Today John answer all of dem, e talk say, “I dey baptize una with water, but Person wey get power pass me dey come.

Repent from Your Sins for This Advent

December 14, 2019 Saturday for the Second Week of Advent  Readings for Today Saint John of the Cross, Prist and Doctor—Memorial “I dey tell una say Elijah don already come, but dem no

How to Overcome Words Wey Dey Hurt

December 13, 2019 Friday for Second Week of Advent  Readings for Today Saint Lucy of Syracuse, Virgin wey be Martyr—Memorial “John come, e no dey chop and e no dey drink, and dem