Nigerian Pidgin

Face Temptation

March 1, 2020 First Sunday for Lent (Year A) Readings for Today Then the Spirit lead Jesus enter desert make the devil tempt Am. E fast for forty days and forty nights, and

Dokita Wey Be God “Need” Sick People

February 29, 2020 Saturday after Ash Wednesday Readings for Today “People wey dey healthy no need dokita, but sick people need am.  I no come to call people wey dey live right to

Day to Fast and No Chop Meat

February 28, 2020 Friday after Ash Wednesday Readings for Today “Days go come when dem go take the bridegroom comot from among dem, and na then dem go fast.”  Matthew 9:15 Fridays for

Di World or Your Soul?

February 27, 2020 Thursday after Ash Wednesday Readings for Today “Wetin person go gain if e gain di whole world, but e lose imself or throw im own self away?”  Luke 9:25 Plenty

Ash Wednesday – Pray, Fast, Give

February 26, 2020 Ash Wednesday Readings for Today “And your Papa wey dey see wetin dey happen for secret go reward you.”  Matthew 6:4b Lent don start. Na 40 days to pray, fast

Guilt Wey Good, Guilt Wey Bad

February 25, 2020 Tuesday for di Seventh Week for Ordinary Time Readings for Today Dem reach Capernaum, and when dem enter di house, He begin ask dem, “Wetin una dey argue about for

Help Me for Where I No Believe!

February 24, 2020 Monday for Seventh Week for Ordinary Time Readings for Today “But if You fit do anything, get pity for us and help us.”  Jesus tell am, “‘If You fit!’ Everything

Pass Wetin Justice Require

February 23, 2020 Sunday Wey Be Number Seven for Ordinary Time, Year A Readings for Today “Una don hear say dem talk say, Eye for eye and tooth for tooth. But I dey

Di True Depth of Christian Love

February 21, 2020 Fraide for di Sixth Week for Ordinary Time Readings for Today Saint Peter Damian, Bishop and Doctor of di Church—Memorial Wey No Be Compulsory Jesus call di crowd together with