Nigerian Pidgin

To Make di Sea Calm

February 1, 2020 Satide for di Third Week for Ordinary Time  Readings for Today Jesus dey for back of di boat, dey sleep on top cushion.  Dem wake Am and tell Am, “Ticha,

Na Only Small Thing E Need

January 31, 2020 Fraide for di Third Week for Ordinary Time  Readings for Today Saint John Bosco, Fada—Memorial “Wetin we go compare di Kingdom of God with, or which parable we fit use

One Good Reason to Show Mercy

January 30, 2020 Thursday for di Third Week for Ordinary Time Readings for Today E still tell dem, “Make una mind wetin una dey hear.  Di measure wey una use measure for others,

Dey Sow God Word…No Matter Wetin Come Out

January 29, 2020 Wenesde for di Third Week for Ordinary Time Readings for Today “Make una hear this! One person wey dey sow seed go out to sow.”  Mark 4:3 Na this sentence

To Become Member of Jesus Family

January 28, 2020 Tuesday for di Third Week for Ordinary Time Readings for Today Saint Thomas Aquinas, Priest and Doctor—Memorial “Who be My mama and My brothers?” As He look round at di

Sin Against the Holy Spirit

January 27, 2020 Monday for Third Week for Ordinary Time Readings for Today Saint Angela Merici, Virgin—Memorial Wey No Be Obligation “Amen, I dey tell una, God go forgive people all their sins

Light for Inside Darkness

January 26, 2020 Third Sunday for Ordinary Time, Year A Readings for Today “Land of Zebulun and land of Naphtali, di road wey lead go sea, across Jordan, Galilee of di Gentiles, di

Persecution and Disagreement Wey Don Change

Satide, January 25, 2020 Feast of the Conversion of Saint Paul, Apostle Readings for Today “Saul, Saul, why you dey persecute Me?” I answer, “Oga, who You be?”  And He tell me, “Na

To Trust di Authority of di Church

January 23, 2020 Thursday for di Second Week of Ordinary Time Readings for Today Saint Vincent, Deacon and Martyr—Memorial wey No Be Compulsory (Dem dey celebrate am on January 23 for USA) Saint