Nigerian Pidgin

No Ever Give Up on Another Person

February 1, 2021 Monday for di Fourth Week for Ordinary Time Readings for Today “Wetin concern You with me, Jesus, Son of God Wey High Pass All? I use God name take beg

Jesus Ba Di Spirit Wey No Clean Mba

January 31, 2021 Di Fourth Sunday for Ordinary Time, Year B Readings for Today Jesus ba am mba, come talk say, “Keep quiet! Comot from inside am!” Di spirit wey no clean shake

Faith During di Storms of Life

January 30, 2021 Satide for di Third Week for Ordinary Time Readings for Today Dem leave di crowd, carry Jesus with dem inside di boat just as E dey. Other boats too dey

Change Through God Grace

January 29, 2021 Fraide for di Third Wik for Ordinary Time  Readings for Today Jesus tell di crowd dem: “Na so God Kingdom be; e be like say one man scatter seed for

Your Soul Go Show for Everybody to See?

January 28, 2021 Thursday for the Third Week for Ordinary Time Readings for Today Saint Thomas Aquinas, Priest and Doctor—Memorial “Because nothing dey hidden wey no go show for people to see; nothing

Di Desire Wey Deep Pass for Your Heart

January 27, 2021 Wednesday for di Third Week for Ordinary Time Readings for Today Saint Angela Merici, Virgin—Memorial Wey No Be Obligation “Di ones wey dem sow among chuku-chuku plants na another kind.

To Do Wetin God Want

January 26, 2021 Tuesday for Week Three for Ordinary Time Reading dem for Today Saint Timothy and Saint Titus, Bishop dem—Memorial “See my mama and my brother dem here.  Because anybody wey do

To Become Evangelist

Monday, January 25, 2021 Feast of the Conversion of Saint Paul, Apostle Readings for Today “Saul, my brother, na the Lord send me—Jesus wey appear to you for the road wey you take

Jonah, di Man Wey Run Comot from God

January 24, 2021 Di Third Sunday for Ordinary Time, Year B Readings for Today Di word of di LORD come to Jonah, say: “Set out go di great city of Nineveh, and announce to

When People No Understand You

January 23, 2021 Saturday for di Second Week for Ordinary Time Di Reading Dem for Today Saint Vincent, Deacon and Martyr—Memorial Wey No Be Compulsory (Dem dey celebrate am for January 23 for