Nigerian Pidgin

To Forgive and To Receive Forgiveness

March 17, 2020 Tuesday for di Third Week of Lent Readings for Today Saint Patrick, Bishop—Memorial Wey No Be Compulsory Di servant fall down, bow before am to show respect, come talk say,

My Soul Dey Thirst!

March 16, 2020 Monday for di Third Week of Lent Readings for Today My soul dey thirst for God wey dey live. When I go go see di face of God? (See Psalm

Papa Love Wey No Dey Shake

March 14, 2020 Saturday for di Second Week of Lent Readings for Today “Quick, bring di robe wey fine pass and wear am for am; put ring for im finger and sandals for

Rejection Wey Don Change

March 13, 2020 Friday for Second Week of Lent Readings for Today The stone wey the builders reject don become the main corner stone.  Matthew 21:42 Out of all the rejection wey people

Real Riches

March 12, 2020 Thursday for di Second Week of Lent Readings for Today When di poor man die, angels carry am go rest for Abraham arm.  Di rich man too die, and dem

Life of Sacrifice

March 11, 2020 Wednesday for Second Week of Lent Readings for Today Jesus answer dem say, “Una no know wetin una dey ask. Una fit drink from the chalice wey I go drink

To Raise People Wey Get Humble Heart High

March 10, 2020 Tuesday for the Second Week of Lent Readings for Today “Anybody wey raise imself high, dem go bring am low; but anybody wey humble imself, dem go raise am high.” 

To Become White Like Light

March 8, 2020 Second Sunday for Lent (Year A) Readings for Today Jesus take Peter, James, and John wey be James brother, lead dem go up one high mountain where na only dem